Wad
Rich e.g Dat man wad well-well
Wahala
Trouble (Yoruba)
Waka waka
Frequent traveller, wanderer (from walk walk?)
Wash hand now
Come and join me in this meal
Wata
Water or a body of water eg River, Sea, lake eg water for Galilee = Sea of Galilee
Wata and garri make eba
Rude reply to a question beginning with ‘What’
Wata pass garri
Things have reached breaking point
Wayo
Tricks (Hausa)
Well well
Very well
Wetin
What is? E.g Wetin bi yua name?
Wey
Who e.g The Obioma wey sew mai trousa dey pass
Who know man
Nepotism. 2. Being well connected especially in government
Who sai!
Never! 2. Impossible. Also For where!
Without
Meal bought in Bukka without meat to reduce cost e.g Madam gi mi ten Naira Eba plus Ogbono without
Wochnait
Night watchman
Woman lappa
Man easily controlled by his woman
Won (tu, tri, etc)
One (two, three, etc)
Won Won (tu tu, tri tri, etc)
One each (two each, three each, etc)
Wor wor
Ugly
Wuru-wuru
Underhand methods