Pain
Physical deformity e.g Una sabi dat guy now, di one wey leg dey pain
Palava
Discussion (Portuguese)
Papa
Dad 2. Grandfather 3. Old man
Papa battalion
Man with many children
Papa dash
Hand me downs from a man
Pata pata
Completely
Pay small small
Hire purchase
Pele
Quick exit
Pepper eye
Jealousy 2. Sour grapes
Pikin
Child (Portugese)
Plenti
Many see meni
Plenti plenti
Very many, Abundant
Pololo
Prostitute
Price
Haggle over price 2. Ask the cost of items
Proper proper
Very well
Put eye
Look at something with longing
Put fire
Stir up problem 2. Accelerate a car