Dash
Gift 2. Bribe
Dat
That
Dat na question?
Rebuff to a silly question
Dat one na grammar
That is not practical
Decks
Fine clothes see Baffs
Dem
Them. 2. They (also used to create plurals eg dem man pikin – boys)
Dem-dem
A group of people with an affiliation such as students or soldiers
Dey
Is e.g. wetin dey happun 2. Location e.g. where you dey 3. Stance on a matter e.g. which one you dey sef.
Di
The
Di tu (di tri, di faif etc)
Both (all three, all five etc)
Dia
Their 2. Dear or expensive eg Dat moto too dia
Different different
Assorted e.g Na different different kain fish dey inside dat soup
Do anyhow
Unruly
Do betta
Show us the colour of your money. See Shake bodi
Do quick
Hurry up!
Do well
Well done e.g you do well
Dodo
Fried plantain
Don
Is Has (done)
Draw
Slimy e.g Di Okra soup draw well well
Draw soup
Slimy soup usually containing Okra
Dudu
Dark skinned person